20 Jul 2014

love is when a man meets his wife on the bed with another man and says: HONEY, PUT ON YOUR CLOTH AND LET'S GO HOME

I have tried to define love but a always completly confused.
I need ur help... if yu think my definition is bad (see headline)... drop ur own confusing definition.

BAD COMBINATION

I don try chop different kind of food but the one wey I chop dis afternoon na him bad pass.
RIce and mango!!! gawd!!!  i no know weda una don chop dis kind nonsense before... na make me ask una say: na which kind bad food combination u don chop wey u tink say na maaaaaddddd passs???

IF INFANTS LOVE INFANCY, WAT DO ADULTS LOVE???

ABEG NA WETIN I FIT USE WASH MY BOXERS?