by lusty luveth. copied from her page:
I love bathing alone but nowadays i usually wish someone wud peep thru a hole in d door 2 watch me bathe. Weneva I imagine such, my heartbeat increase n I feel like touching some parts of my nubile body. if only
If I tell u peepz dat am a virgin, Wat wud u say?
19 Oct 2014
7 Aug 2014
NA WETIN 102 YR OLD MONARCH WAN USE SCHOLARSHIP DO???
I was jux going thru the national dailies wen I saw the NEWS report that the National 0pen University has offered a traditional ruler a limitless scholarship.
I was like *wow*. But wen read further realized that the taditional ruler was 102 years old... *chineke* Na how many years e remain for the man b4 e die? Is there no youth in dat village wey dem fit giv d scholarship?
Buh trust us for Naija, our way dey always dey different. ever since read it, av been kompletly konfused... buh i av this questions to ask....
Na who go help the monarch do his assignment?
Shey the monarch fit get carryover?
What wll happen wen the 102 old monarch commits examination malpractice?
And most importantly, is the baba free to join campus cult group?
Pls i await ur konfusing responses.....

2 Aug 2014
IBO BOY LIKE ME NA HIM ORDINARY CONDUCTOR WAN CHEAT
There is one thing I like in my life.....and dat is CHEATING! see, wen I say cheating...I dnt mean husband-wife tinz o. dat one no concern me. The kind of cheating I mean is wen you cheat me money-wise.... *chai* I fit kill person for dat kind cheating.
Make I tell una wetin hapun to me yestday.
My galfrnd wey dey live for Oshodi area call me say make I come visit am. i baff up, kit up come steal perfume spray. Mehn, I don set die. Na I'm I board Danfo bus from Iyana Ipaja. As I enta I ask d conductor say how much from Iyana Ipaja to Oshodi and he talk say na #50. I no complain. I sit down pay the money...come dey imagine how I go take kiss...and *coughs* u knw d remainin ting na.
As I jus dey do my imagining tinz, na him my brand new Bold 2, ring. O boy na my boss wey dey live for near Airport ooo. He ask me say where I dey and I tell am say I dey iyana ipaja...(Na dere I fuck up) He just talk say make I cum meet am for Ikeja bus stop. Ah! See me see gobe! My Oshodi babe go need to wait o. Na him I face conductor.
Me: oga conductor am not going to Oshodi again, cos I will drop at ikeja
Conductor: ok
Me: shebi, iyana ipaja to oshodi na #50? Since I no drop for Oshodi again my money suppose reduce to #30?
Conductor: iyana ipaja to oshodi #50.... Iyana ipaja to ikeja, #50...
Wat!!! Na me dis conductor wan cheat? Ibo boy wey get sense like me? God forbid.
Wen we reach ikeja, he talk say make I come down... Me? Lai lai... I no gree o. Na so my #50 go WASTE??? I no come down ooo!
I SIT DOWN FOR THE BUS.....ENJOY MY MONEY FROM IKEJA reach OSHODI...
Wen I come get down for OSHODI after enjoying my money, ......... .......
............ I COME TREK FROM OSHODI BACK tO IKEJA TO See my BOSS!!!
At least enjoyed my fifty naira. Make una no mind the conductor wey wan cheat me.
Abi shey I no do am well??? or wat do you think?

1 Aug 2014
KRAZY RIDDLES WEY GO GIVE YOU EBOLA
When we were young, our papa n mama teach me and my small broda how to answer some RIDDLES.
Buh as come dey grow, na him begin dey hear krazy riddles wey fit make person cry.
D one wey I hear wey confuse me na.........
Wat goes up and never comes down?
Me I think say na age.....
But lo and behold....d answer wey I hear from my guy KOMPLETLY KONFUSE me.
He talk say...WAT GOES UP AND NEVER COMES DOWN IS.........
.
.
PRICE OF FUEL...haaaaa!!!
Share your own krazy riddles jawe

NOLLYWOOD!!! chai diaris God ooo
In Nollywood, wen old people are about to die, they giv a piece of advice, ......cough three times and den......DIE
Wat is d most konfusing act you have witnessed in nollywood?

Konfusing facts of life. hahahaha
there are some facts of life that tends to kompletly konfuse me
.............Like............
No matter how hot ur anger is...it can neva cook a yam
No matter how a fowl screams on xmas...it would neva escape death
A child can play with his mother's breast but would never touch his father's testicles
Abi wetin una think?

HOW DO I INTERPRET DIS TO YORUBA?
pls make una no vex for me o. nowadays dey always dey confused. I don try learn yoruba language yet e be lyk say I no know how to interpret English to yoruba. so na make me say make ask una dis question.
Abeg na wetin be SIM CARD for yoruba???
Feel free to comment or ask your own confusing questions maybe we go fit help u interpret am.

20 Jul 2014
love is when a man meets his wife on the bed with another man and says: HONEY, PUT ON YOUR CLOTH AND LET'S GO HOME
I have tried to define love but a always completly confused.
I need ur help... if yu think my definition is bad (see headline)... drop ur own confusing definition.

BAD COMBINATION
I don try chop different kind of food but the one wey I chop dis afternoon na him bad pass.
RIce and mango!!! gawd!!! i no know weda una don chop dis kind nonsense before... na make me ask una say: na which kind bad food combination u don chop wey u tink say na maaaaaddddd passs???

19 Jul 2014
Well done o
I am not happy with you o. Last night I came..but you didn't.. hope you will. . allow me to come?
Subscribe to:
Posts (Atom)