pls make una no vex for me o. nowadays dey always dey confused. I don try learn yoruba language yet e be lyk say I no know how to interpret English to yoruba. so na make me say make ask una dis question.
Abeg na wetin be SIM CARD for yoruba???
Feel free to comment or ask your own confusing questions maybe we go fit help u interpret am.
No comments:
Post a Comment